Download Abochi – My Bestie (Official Video)


Official video for BESTIE by Abochi under Lifeline Records.
Directed by Yoofi Boham Jr. (C) 2020. Lifeline Records

PLEASE NOTE: Unauthorized upload of this video unto any Youtube channel is prohibited. (C) Lifeline Records

Music in this video

Song – Bestie

Artist – Abochi

Label – Lifeline Records

LYRICS: 

I’m in love with my bestie
And I don’t know what to do
Sometimes I dey feel say
She dey feel the same way I do
But she dey call me brother
I no dey bad that thing
Cos sometimes we dey act like lovers
Wey we dey do more things

My bestie, my bestie, my bestie, my bestie
My bestie eh
If you dey hear this song
Just know sey somebody fall for you
My bestie, my bestie, my bestie, my bestie
My bestie eh
I know sey I no for catch feelings
But ebe too risky to lose you to another one oo

So somebody tell me wetin man for do
Cos I no wan lose wetin I get plus you
So somebody tell me wetin man for do
Cos I no wan lose wetin I get plus you
Is it my brain or my body?
Maybe my heart no well
S3 3y3 odo kan dea memo menin
Dea menim ne s3 m’ate ahwe wo dom
Hallele, hallele

Ao bestie eh wherever you dey
I say you for hear me today
I don’t care if I shy for your face
So bestie, you no dey wonder why
The girls girls no dey come my way no more
Sometimes your jealousy sef dey blow ma mind
But edey give me win so I dawg them all
Now as you den your guy shon
I hope sey we go fit to go the next level
Cos the feeling dey grow strong
Make we look sharp before we start to blame devil
Ao oblayoo sumo mi
Ejaak3 mi hu mi sumo bo
Nnyanyo kpakpa sumo mi
Ejaak3 mihu mi sumo bo eee

So somebody tell me wetin man for do
Cos I no wan lose wetin I get plus you
So somebody tell me wetin man for do
Cos I no wan lose wetin I get plus you
Is it my brain or my body?
Maybe my heart no well
S3 3y3 odo kan dea memo menin
Dea menim ne s3 m’ate ahwe wo dom
Hallele, hallele

The End!


Michael KimVerified

Posted Jul 20th, 2023

0

Comment


TOP PICKSSEE MORE


0 Comment Add Comment